Cuppy - Karma Ft. Stonebwoy (Official Lyrics )

DJ Cuppy Karma, Karma Lyrics, StoneBwoy Karma, DJ Cuppy Featuring StoneBwoy Karma Lyrcs,


Cuppy - Karma Ft. Stonebwoy (Official Lyrics ) Nigerian Musician DJ Cuppy Features Ghanaian Dancehall Sensation Stonebwoy on this song they called Karma. Enjoy this.

  • [message]
    • Lyrics
      • Karma DJ Cuppy Wai Wai Wai Wai You haffi Cuppy dat you know Yeah yeah Yah Mahhhn Agatage Stonebwoy Come fi show dem wagwan Nobody can stop we now, see the love wey we get e just dey elevate Virus can't catch me now, see my software e be up to date Girl you look so cool, make me wanna give you all and more I feel your love so true, woman that's all I'm looking for Fine fine baby Fine fine baby I no go fit deny na you dey craze me Fine fine baby Fine fine baby I no go fit deny na you dey craze me Karma Karma Karma You got to know say na me be your Karma Karma Karma Oooha Karma Karma Karma Shey you no know say na me be your Karma Karma Karma Aaai Karma Karma Karma You got to know say na me be your Karma Karma Karma Skibilibeng oo You give me belle I go take am full I meet your papa you go meet mine too Them no give blessing we go run, go hood The thing dey do me like a deja vu You give me belle I go take am full I meet your papa you go meet mine too Them no give blessing we go run, go hood The thing dey do me like a deja vu Fine fine baby Fine fine baby I no go fit deny na you dey craze me Fine fine baby Fine fine baby I no go fit deny na you dey craze me Karma Karma Karma You got to know say na me be your Karma Karma Karma Oooh Karma Karma Karma Shey you no know say na me be your Karma Karma Karma You know know know know know Alright, then again Whine fi me now now (now now) Baby whine fi me now now (now now) Whine fi me now now (now now) Bounce fi me, whine fi me (aaaai) Karma Karma Karma You got to know say na me be your Karma Karma Karma Oooh (oooh) Ooooh Shabalistica Why you laff for me face Why you look at me like dat You haffi Cuppy dat Yah mahn, yah man Cuppy dat

COMMENTS

Name

Afro-Beat,2,Amaarae,1,Ayra Starr,1,basketmouth,1,Bhim,2,Bhim Nation,2,Bisa Kdei,1,Christmas,1,Computer,1,DarkoVibes,4,Davido,3,Dax,2,Dead Peepol,1,DJ Cuppy,2,efyanocturnal,1,Fameye,1,Fashion,4,Frank Edwards,1,Ghana,20,Gospel,1,Gossip,3,Guru,1,Hacks,1,Hajia4real,1,Hardware,1,Highlife,4,Hip Pop,10,Hopsin,2,J.J Rawlings,1,Joey B,3,Kofi mole,2,Lyrics,30,m.anifest,1,MDK,1,Medikal,2,ms banks,1,News,5,NF,2,Nigeria,10,Oxlade,1,Pentatonix,1,Politics,1,rap,4,SarkCess,3,SarkNation,3,Sarkodie,4,show dem camp,1,simi,1,Software,1,Songs,34,Stone Bwoy,3,Stromae,2,Tech,1,teephlow,1,Timaya,1,Tom MacDonald,1,Top10,6,Torrents,1,Trippie Redd,1,Tulenkey,2,Videos,35,Yaa Jackson,1,
ltr
item
Schematics 101: Cuppy - Karma Ft. Stonebwoy (Official Lyrics )
Cuppy - Karma Ft. Stonebwoy (Official Lyrics )
DJ Cuppy Karma, Karma Lyrics, StoneBwoy Karma, DJ Cuppy Featuring StoneBwoy Karma Lyrcs,
https://i.ytimg.com/vi/xaJ33IuxRuA/hqdefault.jpg
https://i.ytimg.com/vi/xaJ33IuxRuA/default.jpg
Schematics 101
https://schematics101.blogspot.com/2020/11/cuppy-karma-ft-stonebwoy-official-lyrics.html
https://schematics101.blogspot.com/
https://schematics101.blogspot.com/
https://schematics101.blogspot.com/2020/11/cuppy-karma-ft-stonebwoy-official-lyrics.html
true
8369945798571701791
UTF-8
Loaded All Posts Not found any posts VIEW ALL Readmore Reply Cancel reply Delete By Home PAGES POSTS View All RECOMMENDED FOR YOU LABEL ARCHIVE SEARCH ALL POSTS Not found any post match with your request Back Home Sunday Monday Tuesday Wednesday Thursday Friday Saturday Sun Mon Tue Wed Thu Fri Sat January February March April May June July August September October November December Jan Feb Mar Apr May Jun Jul Aug Sep Oct Nov Dec just now 1 minute ago $$1$$ minutes ago 1 hour ago $$1$$ hours ago Yesterday $$1$$ days ago $$1$$ weeks ago more than 5 weeks ago Followers Follow THIS PREMIUM CONTENT IS LOCKED STEP 1: Share to a social network STEP 2: Click the link on your social network Copy All Code Select All Code All codes were copied to your clipboard Can not copy the codes / texts, please press [CTRL]+[C] (or CMD+C with Mac) to copy Table of Content