HomeVideosSongs

Timaya - Chulo Bother Nobody (Official Video) | Lyrics

Timaya chulo lyrics, chulo, chulo lyrics

Ayra Starr Away Lyrics
FRANK EDWARDS - VICTORY EVERYWHERE Lyrics (what a year 2021)
Basketmouth - Myself feat Oxlade & Show Dem Camp (Lyrics Video)


Timaya - Chulo Bother Nobody (Official Video) | Lyrics Timaya serves us with Chulo Bother Nobody from His Gratitude Album. Listen to Chulo Bother Nobody by Timaya.

Lyrics Chulo

Abeg abeg
Me I no want nothing to bother my head
Me I no want someone to lay my bed (yeah)
Na only God wey dey butter my bread (ee ei eh eh)
Abeg abeg
Me I no want anything bother my head
Na only God wey dey butter my bread
Me I no want to go wrong anywhere

Papi chulo (chinekeme) bambam
Chulo chulo chulo chulo chulo
I say chulo bambam
Chulo bothers nobody ooo
Chulo chulo bambam
You know Chulo bothers nobody oo
Me I bambam
Chulo chulo bothers nobody oo
Chulo bambam (right leggo)

My first album back then when I start was True story
(Chulo bam bam)
For the place when I dey today, me I give God all the glory
(Oh Lord) Shower your grace
Make we no face wetin udi and ash dey face (yeah)
Alhamdulillah na him mufa dey pray so
2020 no dey look your face

Papi chulo bambam
Chulo chulo chulo chulo chulo
I say chulo bambam
Chulo bothers nobody ooo
Chulo chulo bambam
Chulo bothers nobody eh
Me I bambam
Chulo chulo bothers nobody oo (leggo)
chulo bambam

You know say woman dem come and go
I dey give dem rapampampam
For the place wey I dey
When I steping in the town
Dey can’t stop the boy eh
Dey can’t stop the boy eh
You know oh, eh eh rapampampam (leggo)
Papi chulo bambam
Chulo chulo bothers nobody
Chulo bambam
Chulo chulo bothers nobody eh
Chulo bambam
Chulo chulo bothers nobody ehh
Chulo bambam
Chulo chulo bothers nobody ehh
Leggo ahan ahan
Right

Abeg abeg
Me I no want nothing to bother my head
Me I no want someone to lay my bed
Na only God wey dey butter my bread
Abeg abeg
Me I no want anything bother my head
Na only God wey dey butter my bread
Me I no want to go wrong anywhere
Papi chulo bambam
Chulo chulo chulo chulo
I say chulo bambam
Chulo bothers nobody oo
Chulo chulo bambam
You know Chulo bothers nobody oo
Me I bambam
Chulo chulo bothers nobody oo
Chulo bambam



Name

Afro-Beat,2,Amaarae,1,Ayra Starr,1,basketmouth,1,Bhim,2,Bhim Nation,2,Bisa Kdei,1,Christmas,1,Computer,1,DarkoVibes,4,Davido,3,Dax,2,Dead Peepol,1,DJ Cuppy,2,efyanocturnal,1,Fameye,1,Fashion,4,Frank Edwards,1,Ghana,20,Gospel,1,Gossip,3,Guru,1,Hacks,1,Hajia4real,1,Hardware,1,Highlife,4,Hip Pop,10,Hopsin,2,J.J Rawlings,1,Joey B,3,Kofi mole,2,Lyrics,30,m.anifest,1,MDK,1,Medikal,2,ms banks,1,News,5,NF,2,Nigeria,10,Oxlade,1,Pentatonix,1,Politics,1,rap,4,SarkCess,3,SarkNation,3,Sarkodie,4,show dem camp,1,simi,1,Software,1,Songs,34,Stone Bwoy,3,Stromae,2,Tech,1,teephlow,1,Timaya,1,Tom MacDonald,1,Top10,6,Torrents,1,Trippie Redd,1,Tulenkey,2,Videos,35,Yaa Jackson,1,
ltr
item
Schematics 101: Timaya - Chulo Bother Nobody (Official Video) | Lyrics
Timaya - Chulo Bother Nobody (Official Video) | Lyrics
Timaya chulo lyrics, chulo, chulo lyrics
https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEjNLfkhDaD6o7L1zbtMhn2eLkyzSp9GefIWrKQ17lHfpduwqJ5hyphenhyphenEhRCqizl4F9194MPp82yupXaC52XERWgcCGw0_kOh0Z_qQlPKnr5_3ZXB_h1r2BUTl6R0FyQdlQr3yTbR_YJIo1oJW2/s16000/timaya+thmbnail.jpg
https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEjNLfkhDaD6o7L1zbtMhn2eLkyzSp9GefIWrKQ17lHfpduwqJ5hyphenhyphenEhRCqizl4F9194MPp82yupXaC52XERWgcCGw0_kOh0Z_qQlPKnr5_3ZXB_h1r2BUTl6R0FyQdlQr3yTbR_YJIo1oJW2/s72-c/timaya+thmbnail.jpg
Schematics 101
https://schematics101.blogspot.com/2020/11/timaya-chulo-bother-nobody-official.html
https://schematics101.blogspot.com/
https://schematics101.blogspot.com/
https://schematics101.blogspot.com/2020/11/timaya-chulo-bother-nobody-official.html
true
8369945798571701791
UTF-8
Loaded All Posts Not found any posts VIEW ALL Readmore Reply Cancel reply Delete By Home PAGES POSTS View All RECOMMENDED FOR YOU LABEL ARCHIVE SEARCH ALL POSTS Not found any post match with your request Back Home Sunday Monday Tuesday Wednesday Thursday Friday Saturday Sun Mon Tue Wed Thu Fri Sat January February March April May June July August September October November December Jan Feb Mar Apr May Jun Jul Aug Sep Oct Nov Dec just now 1 minute ago $$1$$ minutes ago 1 hour ago $$1$$ hours ago Yesterday $$1$$ days ago $$1$$ weeks ago more than 5 weeks ago Followers Follow THIS PREMIUM CONTENT IS LOCKED STEP 1: Share to a social network STEP 2: Click the link on your social network Copy All Code Select All Code All codes were copied to your clipboard Can not copy the codes / texts, please press [CTRL]+[C] (or CMD+C with Mac) to copy Table of Content