Timi Dakolo - Everything ( Amen ) Lyrics

Timi Dakolo has released his much-anticipated song Everything (Amen ). The song (Everything Amen ) made has been trending since  Timi Dakolo...


Timi Dakolo has released his much-anticipated song Everything (Amen ). The song (Everything Amen ) made has been trending since  Timi Dakolo shared a snippet of the video on his Instagram and since then his fans went crazy over the song. 



Everything you put your hand (go work)
Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen
Everything you put your hand (go work)
Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen

Every hustler get hin day
Res: Day day
Wey the hustle go come dey pay
Res: pay pay
Your own e no go tey
Res: Amen Amen Amen
If you dey find work do your own
Res: oh oh
God sef go do hin own
Res: oh oh
And flesh go cover bone
Res: Amen Amen Amen


 
If you believe it say Amen
Res: Amen
If you believe it say Amen
Res: Amen
If you believe it say Amen
Res: Amen Amen Amen

Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen
Everything you put your hand (go work)
Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen

Sister wey one marry since
Res: since since
Aunty wey dey find pikin
Res: kin kin
One day you go born twins
Res: Amen Amen Amen
Tenant wey don loose hin job
Res: job job
Landlord come dey do like god
Res: God god
One day you go be Landlord
Res: Amen Amen Amen
Good News go locate you
Res: Amen
Watch and see e no go tey
Res: Amen
If you believe it say Amen
Res: Amen Amen Amen

Everything you put your hand (go work)
Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen
Everything you put your hand (go work)
Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen


 
Hummmmmmmm
Ahhhhh ahhhhhh ahhhhh
Ahhhhh ahhhhhh ahhhhh
( oohh ai Ohhh ai Ohhh ai)
Ahhhhh ahhhhhh ahhhhhh
(Amen Amen Amen Amen Amen Amen)
Ahhhhh ahhhhhh ahhhhh

Long life go follow you
Res: Amen
Strangers go favour you
Res: Amen
Great Men go honor you
Res: Amen Amen Amen
One day you go sign the cheque oh
Res: Amen
You sef go drive that benz oh
Res: Amen
This life go still make sense oh
Res: Amen Amen Amen
Your children go make you proud oh
Res: Amen
Bad people no go pull you down oh
Res: Amen
One dey go run this town oh
Res: Amen Amen Amen
You sef go spray me money
Res: Amen
Baby go call you honey
Res: Amen
You sef go host the party
Res: Amen Amen Amen

Dangote go be your friend
Res: Amen
Otedola go be your friend
Res: Amen
Adenuga go be your guy
Res: Amen Amen Amen
Elumelu go be your guy
Res: Amen
Abdulsamad go be my guy
Res: Amen
Rabiu go be my guy
Res: Amen Amen Amen
Your life no go end in shame
Res: Amen
Your business go bring you gain
Res: Amen
If you believe it say Amen
Res: Amen Amen Amen
Aaameeeennn

Written by; Timi Dakolo
Released date; 19 February, 2021



Timi Dakolo Everything Lyrics, Timi Dakolo Amen Lyrics

 



COMMENTS

Name

Afro-Beat,2,Amaarae,1,Ayra Starr,1,basketmouth,1,Bhim,2,Bhim Nation,2,Bisa Kdei,1,Christmas,1,Computer,1,DarkoVibes,4,Davido,3,Dax,2,Dead Peepol,1,DJ Cuppy,2,efyanocturnal,1,Fameye,1,Fashion,4,Frank Edwards,1,Ghana,20,Gospel,1,Gossip,3,Guru,1,Hacks,1,Hajia4real,1,Hardware,1,Highlife,4,Hip Pop,10,Hopsin,2,J.J Rawlings,1,Joey B,3,Kofi mole,2,Lyrics,30,m.anifest,1,MDK,1,Medikal,2,ms banks,1,News,5,NF,2,Nigeria,10,Oxlade,1,Pentatonix,1,Politics,1,rap,4,SarkCess,3,SarkNation,3,Sarkodie,4,show dem camp,1,simi,1,Software,1,Songs,34,Stone Bwoy,3,Stromae,2,Tech,1,teephlow,1,Timaya,1,Tom MacDonald,1,Top10,6,Torrents,1,Trippie Redd,1,Tulenkey,2,Videos,35,Yaa Jackson,1,
ltr
item
Schematics 101: Timi Dakolo - Everything ( Amen ) Lyrics
Timi Dakolo - Everything ( Amen ) Lyrics
https://i.ytimg.com/vi/YPPBvRfqsZo/hqdefault.jpg
https://i.ytimg.com/vi/YPPBvRfqsZo/default.jpg
Schematics 101
https://schematics101.blogspot.com/2021/02/timi-dakolo-everything-amen-lyrics.html
https://schematics101.blogspot.com/
https://schematics101.blogspot.com/
https://schematics101.blogspot.com/2021/02/timi-dakolo-everything-amen-lyrics.html
true
8369945798571701791
UTF-8
Loaded All Posts Not found any posts VIEW ALL Readmore Reply Cancel reply Delete By Home PAGES POSTS View All RECOMMENDED FOR YOU LABEL ARCHIVE SEARCH ALL POSTS Not found any post match with your request Back Home Sunday Monday Tuesday Wednesday Thursday Friday Saturday Sun Mon Tue Wed Thu Fri Sat January February March April May June July August September October November December Jan Feb Mar Apr May Jun Jul Aug Sep Oct Nov Dec just now 1 minute ago $$1$$ minutes ago 1 hour ago $$1$$ hours ago Yesterday $$1$$ days ago $$1$$ weeks ago more than 5 weeks ago Followers Follow THIS PREMIUM CONTENT IS LOCKED STEP 1: Share to a social network STEP 2: Click the link on your social network Copy All Code Select All Code All codes were copied to your clipboard Can not copy the codes / texts, please press [CTRL]+[C] (or CMD+C with Mac) to copy Table of Content